Healthy diet plays a vital role in healthy living. E just dey pain me or people wey no fit afford all the meals wey you list for his post😎. Them say let the poor breathe but na Dem dey suffocate the poor pass 😎.
May God help us

me I know you can afford all this meals unless you want to lie for us. hehehehe.
Amen
I know that I can by the grace of God. Na God dey help us all