You are viewing a single comment's thread from:RE: HIVE MUSIC COMMUNITY WEEK 22, ROUND 1 - FALLING IN LOVE BY JAMES ARTHUR COVER BY @tobbysax.View the full contextView the direct parentjesus-son (72)verifiedin Music Zone • 2 years ago See man @wizj at least if others no know you, you sabi say me I know you wella. You wey your voice na top notch. Oga no dey form humility. Weldone broOga @tobbysax you too much oo
Make una hold me ooo, abeg make person just try hold me o 'coz I want🤛🤛🤛🤛 person now o @jesus-son
@jesus-son can whyne for Africa o
Chei, tell them wetin dem need know o, biko🙏
You dey hype me ontop person where want help me...how e go fit work for me na.
Make I no vex sha🙊😂😂😂🤝
Lolz
Oga i only said d truth o
What's the truth now @jesus-son
Take ya time o o
Okay Sir
I go take my time talk true, lolz
😅😅😅
Thanks alot man...
I really appreciate this @jesus-son no make me sabi wetin I wan talk again 😅...