Guy wait o @tobbysax why your voice come want sweet pass sax?
Amswer me oooo but she sax still sweet pass...you fit climb as sax would do? Hehehe๐๐๐
Meanwhile, that's an incredible entry. You sang soooooooo well guy. Make una follow teach me how to sing na. @hopestylist @benii @jesus-son make una come to my aid ooo I dey beg, incentive go dey o๐๐๐
Tobysax...move stronger ๐ช man. You're doing well already.
#Kudos๐ค
See man @wizj at least if others no know you, you sabi say me I know you wella. You wey your voice na top notch. Oga no dey form humility.
Weldone broOga @tobbysax you too much oo
Make una hold me ooo, abeg make person just try hold me o 'coz I want๐ค๐ค๐ค๐ค person now o @jesus-son
@jesus-son can whyne for Africa o
Chei, tell them wetin dem need know o, biko๐
You dey hype me ontop person where want help me...how e go fit work for me na.
Make I no vex sha๐๐๐๐๐ค
Lolz
Oga i only said d truth o
What's the truth now @jesus-son
Take ya time o o
Okay Sir
I go take my time talk true, lolz
๐ ๐ ๐
Thanks alot man...
I really appreciate this @jesus-son no make me sabi wetin I wan talk again ๐ ...
Thanks alot for this man
I really appreciate you comment and presence chief....๐ ๐@wizj ,no be so ooo๐ ...you don dey join @jesus-son on this winning levels...no wam๐๐.
Yes boss!!!...."WE" move stronger๐ฏ๐ผ๐ช
I gentle like dove ooo @tobbysax