Sort:  

You dey dem dey tell me say, your babe go pour me hot water.
You no talk anything oo

I missed that o

For where..

For my wave post on happy boyfriend day.

I don't see am..
Your boyfriends dey see na

Dem see.
Your gfs friend advised me asap to comot body oo

Hehe.. What if she sef dey eye the spot..
Sharp

Check well

No be me tok am na.
No let another person tok scare you.

You no respond nah
E fit be friend to your babe dey advice me so......girl to girl

I no sabi oo.. Na cruise that one dey catch.

In every cruise there is atom of truth.
I took cover asap, minding my business.