You are viewing a single comment's thread from:RE: Ecency Leaderboard awardsView the full contextView the direct parentjmis101 (70)in Ecency • 2 months ago You dey dem dey tell me say, your babe go pour me hot water. You no talk anything oo
I missed that o
For where..
For my wave post on happy boyfriend day.
I don't see am..
Your boyfriends dey see na
Dem see.
Your gfs friend advised me asap to comot body oo
Hehe.. What if she sef dey eye the spot..
Sharp
😂😂😂😂😂
Na you dey hot oo
Check well
No be me tok am na.
No let another person tok scare you.
You no respond nah
E fit be friend to your babe dey advice me so......girl to girl
I no sabi oo.. Na cruise that one dey catch.
In every cruise there is atom of truth.
I took cover asap, minding my business.
No na.. Na me you go talk to.
No dey fear.