Sort: Β 


Una don sing all the songs finish!When two musical Lords @moses08 and @benriffs dey whine themselves, wetin una want make we do now.

Na so una Dey talk ehhh,una go post fire nowπŸ˜‚πŸ€£

πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

Also, happy birthday bro.
I wish you all the best.

Thank you Obaro πŸ™πŸΏ