You are viewing a single comment's thread from:RE: VIBES WEB3 MUSIC COMPETITION WEEK 18// DISNEY THEME (HE LIVES IN ME-LION KING)View the full contextView the direct parentobaro (76)in Vibes • 8 months ago Una don sing all the songs finish!When two musical Lords @moses08 and @benriffs dey whine themselves, wetin una want make we do now.
Na so una Dey talk ehhh,una go post fire now😂🤣
😂😂😂😂😂
Also, happy birthday bro.
I wish you all the best.
Thank you Obaro 🙏🏿