Hahaha the barber is my guy, this time I no even pay but I paid the last time. he's the secret my haircut is always looking good as well. Truth is barbers cut for as low as 200 naira in my area and I think it's because people aren't really patronising because no money.
Lol the last picture eh, I was tired lol I was on hive for like 6 hours non stop so staring into an android phone made my eyes that way.
I hope Very soon we can have money to buy all the camera gadget we want
Cheii.. So na anytime you fit just decide say you wan go barb like this 😅😅. Lol, e no suppose collect money na. Meke e still dey enjoy the one wey e collect for you hand last time 😂. Barbing no too really get fixed price for every barbing shop. You fit price some sef. They barb as low as 300 naira over here too.
Chaii.. 6 hour?? E reach make your eyes dey that way. Sha get better sleep this night.
Yes oo... God go do am soonest. We dey on God.