Cheii.. So na anytime you fit just decide say you wan go barb like this π π . Lol, e no suppose collect money na. Meke e still dey enjoy the one wey e collect for you hand last time π. Barbing no too really get fixed price for every barbing shop. You fit price some sef. They barb as low as 300 naira over here too.
Chaii.. 6 hour?? E reach make your eyes dey that way. Sha get better sleep this night.
Yes oo... God go do am soonest. We dey on God.