You are viewing a single comment's thread from:RE: A GIVEAWAY FROM THE DREEMER OF THE YEAR View the full contextView the direct parentamiegeoffrey (72)in Hive Learners • 2 years ago E don dey hot, noise everywhere, wahala for who wan sleep
Haha... You must arrest them all o
Na police I dey find like this, you know anyone? 😁
Hehe, omo na agbero I Sabi oo and OPC😂😂... Make they show face?
Hahaha, you want scatter the whole adugbo be that. Abeg oh
Hehe... Just trying to be helpful😅😅... Na Warri sense de yia
Hahaha, wisdom no go kill you
Hehe... Omo, I don Taya... I don Waka Waka Taya today... Make I try rest... I don try small bag?