Merit has come again πββοΈπββοΈ. Chai.. I reserve my comment on that. ππ
Yeah, I was even thinking you've traveled to a better country and forgot your hommies
We all dey Naija together dey hustle. Na only one mountain dey cover another mountain wey no make we see ourselves.
Good to hear that you are doing well. We keep pushing things dear.
I don miss you shaππ
Which mountain be that? I dey vex for that mountain ππ
And yes, I'm back even though I'm almost sure you don't really miss me π is e because I've come to your post ni?
Anyways, I missed you and your funny write ups too... I'm glad I came across this one.
Like seriously you and hope are one of those I mostly remember on hive. Sometimes I check you peoples wall without commenting.
I'm for real when I say I miss you. Abi wetin dey do you sef?
π€£π€£π€£π€£
Vawulence don join
Nothing dey do me o
I just nor believe say you dey miss me
Nor be you go tell me wetin I go believe π
Anyways, thanks for always remembering us π I remember you too.
ππ
See you! You're not to be trusted ππ
Lol. You just made me laugh. You can count on me. I'm for real. Trust me
πππ
Wahala be like "You can count on me o"
Okay, I trust you small