Which mountain be that? I dey vex for that mountain 😏😂
And yes, I'm back even though I'm almost sure you don't really miss me 😒 is e because I've come to your post ni?
Anyways, I missed you and your funny write ups too... I'm glad I came across this one.
Like seriously you and hope are one of those I mostly remember on hive. Sometimes I check you peoples wall without commenting.
I'm for real when I say I miss you. Abi wetin dey do you sef?
🤣🤣🤣🤣
Vawulence don join
Nothing dey do me o
I just nor believe say you dey miss me
Nor be you go tell me wetin I go believe 😂
Anyways, thanks for always remembering us 😊 I remember you too.
😜😜
See you! You're not to be trusted 😂😂
Lol. You just made me laugh. You can count on me. I'm for real. Trust me
😂😂😂
Wahala be like "You can count on me o"
Okay, I trust you small
Thanks for that. ❤❤
Thanks for that. ❤❤