Hahaha, me self I confuse oo ππ. @ksam I know say you blush sha, but the fact say nor be babe na make you nor wan talk, it is well.
You are viewing a single comment's thread from:
Hahaha, me self I confuse oo ππ. @ksam I know say you blush sha, but the fact say nor be babe na make you nor wan talk, it is well.
Thanks so much for this analysis. You are a great analyst dear Hope π₯°π
Hahaha, which type of yoruba great analyst in @ksam's voice, lol.
Either ways you are welcome Sir π.
Lol
See her head shaa
Hehehe, what happened to her head sha?
You want me to tell you? π
Yes, if I don't I won't ask π.
Oya say please π
Nobody go support you ooo
Lol
No oooo
Before I read am I go check the person wey write am, so that I no go waste my blush π π π π
Ah!!! Wetin man really do man? Your guy na you dey do like this so oo ππ