Sort: Β 
Β 2 years agoΒ Β 

Hahaha, me self I confuse oo πŸ˜‚πŸ˜‚. @ksam I know say you blush sha, but the fact say nor be babe na make you nor wan talk, it is well.

Thanks so much for this analysis. You are a great analyst dear Hope πŸ₯°πŸ˜

Β 2 years agoΒ Β 

Hahaha, which type of yoruba great analyst in @ksam's voice, lol.

Either ways you are welcome Sir 😁.

Β 2 years agoΒ Β 

Lol
See her head shaa

Β 2 years agoΒ Β 

Hehehe, what happened to her head sha?

Β 2 years agoΒ Β 

You want me to tell you? 😏

Β 2 years agoΒ Β 

Yes, if I don't I won't ask πŸ™„.

Β 2 years agoΒ Β 

Nobody go support you ooo
Lol

Β 2 years agoΒ Β 

No oooo
Before I read am I go check the person wey write am, so that I no go waste my blush πŸ˜…πŸ˜…πŸ˜…πŸ˜…

Β 2 years agoΒ Β 

Ah!!! Wetin man really do man? Your guy na you dey do like this so oo πŸ˜‚πŸ˜‚

Β 2 years agoΒ Β 

This one na perennial question you dey ask so ooo
Lol
Over centuries even philosphers neva fit to answer am like this
Lol