The 30s were the ideal class in private schools. I only used it as an idiom here.
Me sef na rogue.. na 150 we be for JSS1.
I sure say we no fit Sabi ourself if we go reunion.
Na condition make stubbornness enter body na.. them go send you message taya.
The pop nylon na code.. I m glad you relate.
Na now I feel you
Me and my sister dey drag that popping stuff Sha 😁😁
Well it's nice to have you here
hehehe... we dey hide am that time for our house make no body see where we keep am, na serious antistress.
Thanks.
hehehe... we dey hide am that time for our house make no body see where we keep am, na serious antistress.
Thanks.
😁😁