Your post was awesome
But your class was few maybe it's a private school... We were about 80 in my class one time I remembered taking third tell me congratulations ๐
Last borns are always stubborn, thank God you acknowledged
But wait how on Earth did you get that popping stuff ?
That really got me
I like your write up
The 30s were the ideal class in private schools. I only used it as an idiom here.
Me sef na rogue.. na 150 we be for JSS1.
I sure say we no fit Sabi ourself if we go reunion.
Na condition make stubbornness enter body na.. them go send you message taya.
The pop nylon na code.. I m glad you relate.
Na now I feel you
Me and my sister dey drag that popping stuff Sha ๐๐
Well it's nice to have you here
hehehe... we dey hide am that time for our house make no body see where we keep am, na serious antistress.
Thanks.
hehehe... we dey hide am that time for our house make no body see where we keep am, na serious antistress.
Thanks.
๐๐