Lucky One : A Freewrite

freewrite.png
It's dropping already no go farDrink hot tea and go back to bedPrice go drop if them release it for themU better go buy canoe oh I get fairly used oneU get lucky,abeg help me tell those way dey live for island i get canoe to sellNo go wahala at less,but no life jacket available so em fit drown at anytime oh na why de discount deyBe like say dat one na sharkIn dey used to water both island and mainlandOmo people dey try oh u go dey pay millions den when em reach raining season u go turn to 🐠🐟 😂I can't do such oh,I saw online people properties destroyed worth millions of naira for this tinubu regime ewhoa!!!Wetin bring tinubu regime enter peaceful discussion like this 😂😂😂Na tinubu regime water starts destroying propertiesWith the way Lagos is structured it will take decades to find solution to this problemNo be em i meant as the country hard like this, people properties been destroyed by flood is painful cux replacing such e go pain de person wellaBecause Lagos is surrounded by waterYearly tradition Omo no be me go dey run dat one oh bikoBecause rain no get exact time againUnlike before wey everything for this life get timeThe matter be say Lagos wasn't built for such impacts that just the truth,dey were just sand filling which was wrong cux the sea most always riseYeah,even Venice, Italy own pass Lagos but it was built like a floating cityThat's why I said it will take decades to find solutionHow duplex go turn bungalow for raining seasonThey wouldn't cux Nigeria government no dey even rate usAsin eh better one oh,

I love my peaceful life bikoDuring raining days park ur loads go upstairsWhen rain don go park am come backBuy rain boot and rain coat 😂💔Omo people dey try nd love stressful lifeSha man go adapt but i no fit where i can find better optionsBro if ur work no let u stay outside island u no get choice.

Sort:  

Congratulations @daughteroftamuno! You have completed the following achievement on the Hive blockchain And have been rewarded with New badge(s)

You received more than 2500 upvotes.
Your next target is to reach 2750 upvotes.

You can view your badges on your board and compare yourself to others in the Ranking
If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word STOP