Not Surprised : A Freewrite

in Freewriters3 months ago

freewrite.png
Shey if he had agreed to Chelsea offer and sign years minimum, shey na when he reach he wan dey fight for new contract?
Depends on the context we perceive this from.

Most liken this "one season wonder" thing to just luck. They don't consider the years of hard work leading to that "one season wonder"
I'm just making sure the narrative is not biased.
The thing self weak you
Haba

Na u talk this one?
Like bro, e get something wey I for talk o but make e no be like I carry m personal
He chokes gan
Them no dey reason that one

Some fans just wan see for their club regardless of how it happens

As e no happen, many statements they would have never said is coming out
Person say we dey emotional

Cos na our own player
And biased

Na one season wonder jaree

Rest
God sef know say I no like the guy but I can never be blinded by dispare
Person got injured last season, Napoli start perform woefully
This stat for a striker na wetin top tes will break the bank for

If no be say PSG wan play a smart one on Napoli, Osimhen for dey PSG by now
Haba
M not surprised sha, no be today we don dey see

Once a player no come ur club, automatically he isn't good enough
Now you get why I have always linked debates here to English language.

Literally, it is truly "a season wonder"
If neto is considered good enough cos he signed for Chelsea, then I not surprised
How?