You are viewing a single comment's thread from:RE: LeoThread 2023-09-09 06:09View the full contextView the direct parentcaleb-marvel (66)in LeoFinance • 2 years ago I dey carry women they come your house... 😂😂
Abeg, where una dey.
I don wait taya 😫
Are you ready with the palm wine for the ceremony?? 🤣🤣🤣
owetin concern your visit with Palm wine?
Na me and your woman dey come oo... Abi you no want again?
Calm down!
Be coming abeg🙆
Okay naa