You are viewing a single comment's thread from:RE: LeoThread 2023-09-09 06:09View the full contextView the direct parentuzoma24 (66)in LeoFinance β’ 2 years ago What is going on here??? πππ
I dey carry women they come your house... ππ
Abeg, where una dey.
I don wait taya π«
Are you ready with the palm wine for the ceremony?? π€£π€£π€£
owetin concern your visit with Palm wine?
Na me and your woman dey come oo... Abi you no want again?
Calm down!
Be coming abegπ
Okay naa