Sort:  

hahahaha

I go break bottle for person head like this oooo... lol

Honestly, it hasn't been easy. Consistency is really choking especially when you have something vital to achieve. You have to face it.

Na make all these white lion no lose guard. Na black I dey see everywhere

hahaha

As in eeehn, e be like say Haunty Ifarm no dey around ooo... She for dey hustle with us.

Even hunkul crptogeek, na machine that one be

Make we dey try do the ones we fit do

Them be werey, no where it matters most, them wan jonz everything 🤣🤣 make person go find them

🤣🤣🤣

Exactly, where it matters most 😂

This life just be like roasted cassava 😂

Ifarmaunty be they gallivant all these while. Now we no see am again

😂😂😂

E just be like avatar: "when the world needed him the most, he vanished" 🤣🤣🤣🤣

Wahala wahala

I no know how we go fit summon this people because the black guys, I just check people wey dey there, omo, all of them hot ooo

You know this final battle is risky ooo

Like, for those wey dey first-third, them gats hustle because the ones wey lose go come down to 5th or even 8th sef with the way things are are... and peoeple wey dey lower fit push up go higher

This thing no too make sense make we no lie ahh 🤣🤣 some people don spend money buy

As in eeeehn...

Especially people wey do those big man kyn quest to push themselves for the ladder.

Omo, but e no go fair sha... chai

Those people try ooo... them speak for Twitter spaces advertize leo.

This race was great!

Omoooooo ahhhhh e no go make sense make them drop sha, but underlock self go don dey cook one mad magic somewhere hahaha. Omoooooo

Underlock no wan gree at all ooo

And me I no kan trust the guy wey dey my team like this... I wish say na Underlock 😂 cos baba no fit hustle this hustle finish, them something go kan spoil him shine.

I wish so too, I no come know where all these people dey.. Baba underlock fit vex go buy threaders self

as in eeehn, baba no wan carry last at all.

This kyn thing na to go hustle threaders, but eeehn... I no sabi any threader like this. It is well!