Sort: Β 

I wish I could o πŸ˜‚πŸ˜‚

That would be way better but what to do na?

I have to become a Cub before becoming a Lion πŸ₯²

Na wa oooo
God when??
See rich Kid ooo
I dey sure say your leo goal na to become Leader of the Pack 🀧🀧🀧

πŸ™„ Wetin reach so? πŸ˜‚
Abeg drop me for ground joor, nor carry me go up like that again o 😏🀣

Me?
Carry you?

My hands are not worthy oooo
Na Elevator you use dey elevate like this 🀣🀣🀣

πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
I don't know what to say to you at this point because it's clear that you're out to get me this morning 🀣

Lol
Me wey never sleep yet??? 🀧🀧
I no get strength ooo
Lol

Better go and sleep before you go and use the whole day to sleep later 😏