You are viewing a single comment's thread from:RE: LeoThread 2023-02-10 23:10View the full contextView the direct parentmhizsmiler.leo (64)in LeoFinance • 2 years ago I've just been lazy to change mine, would prefer to see it in Leo
Abi you'll prefer to see it in your hand?? 🤣🤣🤣
I wish I could o 😂😂
That would be way better but what to do na?
I have to become a Cub before becoming a Lion 🥲
Na wa oooo
God when??
See rich Kid ooo
I dey sure say your leo goal na to become Leader of the Pack 🤧🤧🤧
🙄 Wetin reach so? 😂
Abeg drop me for ground joor, nor carry me go up like that again o 😏🤣
Me?
Carry you?
My hands are not worthy oooo
Na Elevator you use dey elevate like this 🤣🤣🤣
😂😂😂
I don't know what to say to you at this point because it's clear that you're out to get me this morning 🤣
Lol
Me wey never sleep yet??? 🤧🤧
I no get strength ooo
Lol