Sort:  

Eeeeh. Shakara….what!! … 😂 😂. Successfully added to my dictionary.

And why try to scare me?. Wetin Musa never see for gate? Nothing go happen. Make i enter.


Oya na enter first gate
Monica-ene#6220...@jjmusa2004 abeg come tell us watin you see for gate....

Middle gate and main door still Dr there..
Let's see if you will make it through.

Musa saw Fire 🔥 🤣🤣🤣

That God say Musa no see shege😂😂😂
Between fire and shege I can't tell which is hotter.

Abeg. I no see this one jare. No be Nigeria musa I Dey talk

🤣🤣🤣

How are you coping with Nigeria my brother. 😂

My Oga, I am not proud to be a Nigerian and especially to be in Nigeria right now. Na my younger sis dey find cash for me occasionally at no extra cost. Transfer sef do me shege yesterday on top fuel wey I go queue for.

We go survive
God no go shame us

Abeg, show me the way, if you see Oyinbo for me, I'm unmarried 😂🤣😂

No be this miss I Dey talk jare. This must way Dey see something else. You sure say this one na original musa 😂 😂

See your way, it's like you're a suspect. Wetin you want make e no see?