Sort:  

See we are being educated.

Yeah, Threads educates

I tried that's why

I am glad that I know about the new language :P

😂 @ksam and @nonsowrites are responsible for that. They made me text in the language with them. I am not Nigerian though😅

How did you know the language then?

I am Ghanaian and the language is “pidgin”. We speak pidgin here too but it’s a little different from the one the Nigerians speak

is it English? I see so many English words.

Yeah basically it’s English. Broken English if I can put it that way

You be correct manchi

😅 adey beg

Na broken English dem dey call am. 😂

That one dey easy na,, dem for tell you to write the proper native languages

haha how can I? Them go catch me

Who wan try am, dem no dey fear face? 😂

😂 ano get scary face. Nonso too dey form

Hahaha, but it was fun

I no go drink water drop cup for this platform. Nawa oo

Nawa oo. People dey learn new language from you o.

I no learn new language go drink water :P

Lol you dey disguise this man. When you learn pidgin?

been three days. I expert dey pidgin :D

😅 I’m loving this. You Sabi the pidgin 👍

What's sabi? But tell me how I construct the sentence and what do I use

😂 you get it. Wow

ha ha I dey joking man

😅 haha you’re getting there

Now I need to learn the language.

That's the beauty of Threads.
But which one did you almost learn?

Naija no dey carry last, you no understand

Dey carry, i ye understand

Wetin you wan carry

Yey, I wan carry

Carry na, nothing doeset you.

But you never tell me wetin you wan carry

You never listen I speak pidgin all day

I don dey confirm am. I dove cap for you

@Ksam nwanne olee way gị?

I no dey understand :P

Hahaha, no wahala, you go gbadun am small time

me learning small time

You see e no hard na. Just focus you go grab am sharp sharp

no hard at all. try small small pidgin word