😂 @ksam and @nonsowrites are responsible for that. They made me text in the language with them. I am not Nigerian though😅
You are viewing a single comment's thread from:
😂 @ksam and @nonsowrites are responsible for that. They made me text in the language with them. I am not Nigerian though😅
How did you know the language then?
I am Ghanaian and the language is “pidgin”. We speak pidgin here too but it’s a little different from the one the Nigerians speak
is it English? I see so many English words.
Yeah basically it’s English. Broken English if I can put it that way
You be correct manchi
😅 adey beg
Na broken English dem dey call am. 😂
That one dey easy na,, dem for tell you to write the proper native languages
haha how can I? Them go catch me
Who wan try am, dem no dey fear face? 😂
😂 ano get scary face. Nonso too dey form
Hahaha, dat guy no get joy at all
Hahaha, but it was fun
very fun
Cool.
I no go drink water drop cup for this platform. Nawa oo
Nawa oo. People dey learn new language from you o.
I no learn new language go drink water :P
Lol you dey disguise this man. When you learn pidgin?
been three days. I expert dey pidgin :D
😅 I’m loving this. You Sabi the pidgin 👍
What's sabi? But tell me how I construct the sentence and what do I use
Sabi is understand in this case. You can basically just mix things up like you’re doing and it will make sense. You use “dey” for are and I think that’s it. You can use “for” in place of should. So;
You for thread or You dey thread
😂 you get it. Wow
ha ha I dey joking man
😅 haha you’re getting there
Now I need to learn the language.
haha @luchyl @nonsowrites I for help you. You go sabi this pidgin. 😉