Omo...see memory sha😂
Wetin concern people like me concern football then
But u see this song ehn..I like ham die and all I can sing then was
Saminamina eh eh
Waka waka eh eh eh
Saminamina saminamina
Is time for children
🤣🤣🤣
Omo...see memory sha😂
Wetin concern people like me concern football then
But u see this song ehn..I like ham die and all I can sing then was
Saminamina eh eh
Waka waka eh eh eh
Saminamina saminamina
Is time for children
🤣🤣🤣
Lol no be only you like am come dey sing rubbish on top am 😂😅.
Glad you liked my cover.
Aswear🤣
We plenty for dere
It's time for children ke? @maby-tunes 😂😂😂😂
🤣🤣🤣🤣
Aswear
😂😂🤣🤣🤣
What lyrics did you put when you sang it back then 😅.
You don't want to know🤣
What me I sing then was
I be soldier
You be army
You no get gun
You no get knife
You no get cutlass
You come dey go
You come die
For your burial no food
For your burial no water
For your burial no garri
Na Tomtom dem dey share... 😅😂😂
That's what me and my guys sing then.
Whaaattt??🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
My own ending part of the lyrics used to be "it's time for amina"
Who cares🤣
I just love d music!
Lol.. 😅😂😂😅... Be like say u Sabi one girl wey dey bear Amina when you dey young.. that's why ABI