Top-notch creativity ππππ
God when???
Honestly, this isn't a small task eeeehn
Ahhhhh
Baba come teach me nau
Mu salary Baba e wa ( bring money )
It's a lie ooo π π π this is bring your father's money oooo π π π
You wan flex with him papa money
Haba comrade π
π
This was fun and cool
She talk better thing
I still support @maby-tunes
Palm Wine suppose dey ground
But eeeem the second time you sang "Ere ma ya o" just reminded me of Dorobucci by Mavins π π π π
Guy, everything wey u just talk na wetin dey ring for my head walahi.
That ere ma ya o get dorobucci vibes.
Oya bring daddy salary make we take am doing holy water naπππ₯³
π₯²
Na N2k popsi drop for me...
I don use N1,500 buy garri
N250 buy 1 bag of pure water
N100 Dangote Sugar
N150 Groundnut π₯²π₯²π₯²
Balance brought forward.... SAPA π₯²
Eiiyyπππ
Sapa I sight you.
Nice oneπ₯²