Guy, everything wey u just talk na wetin dey ring for my head walahi.
That ere ma ya o get dorobucci vibes.
Oya bring daddy salary make we take am doing holy water na😂😂🥳
Guy, everything wey u just talk na wetin dey ring for my head walahi.
That ere ma ya o get dorobucci vibes.
Oya bring daddy salary make we take am doing holy water na😂😂🥳
🥲
Na N2k popsi drop for me...
I don use N1,500 buy garri
N250 buy 1 bag of pure water
N100 Dangote Sugar
N150 Groundnut 🥲🥲🥲
Balance brought forward.... SAPA 🥲
Eiiyy😂😂😂
Sapa I sight you.
Nice one🥲