Hahaha
Groundnut bottle thick ooo π
But first, make una give me the groundnut make I chop before una use am π
Swears na 2017/3018
Na wa ooo
Shey na my eyes dey pain me so?
3018?
Lol
Baba you too much
You don live for 1 Millennium
Your Kingdom no be small one ooo
Yea
Davido get hits π₯
Na wa ooo
Why you dey carry @obaro come this discussion now π
Very soon him go add h for him name Obawale
This man@ksam why you dey mention young Comrade ππππ
Na @vheekthorjay talk about Wale π
God abeg ππ
Na @ksam dey call you Obawhale oππ
That @ksam too like wahala π
Na wa ooo
Na him start am ooo π€§π€§
False Accusation
This appreciateD lasan
Me sef don use the groundnut wey dey inside the bottle drink garri inside bucket...no vex boss
π€£π€£π€£π€£π€£
2017/2018 abeg,i never live for 1 millennium oo when i no be mummy G.O
WahalaπππΎββοΈππ
If our oga adds H ,the thing go turn to "Obawhale" straight up!!!π€£π€£π€£π€£ππ
Like now, just ask yourself... this thing wey I do... is it Good? Am I living a life worthy of Being a Christian? Shey thunder no go strike me as I do this thing? Shey my last garri no go pour for ground as I dey talk all these ones?
These things dey necessary make you ask yourself...
And if you go fit tell yourself the truth... E go better π
You strong pass Mummy G.O naa π π π
Hahaha
That H na hunger still dey worry am for now π π π