You are viewing a single comment's thread from:

RE: "AFRI-TUNES WEEK #30 ||"FALL" BY 'DAVIDO'||COVER @VHEEKTHORJAY[ENG-ESP]

in AFRI-TUNES2 years ago

This appreciateD lasan
Me sef don use the groundnut wey dey inside the bottle drink garri inside bucket...no vex boss
🤣🤣🤣🤣🤣
2017/2018 abeg,i never live for 1 millennium oo when i no be mummy G.O
Wahala😂💆🏾‍♀️😂😂

If our oga adds H ,the thing go turn to "Obawhale" straight up!!!🤣🤣🤣🤣😂😂

Sort:  

Me sef don use the groundnut wey dey inside the bottle drink garri inside bucket...no vex

Like now, just ask yourself... this thing wey I do... is it Good? Am I living a life worthy of Being a Christian? Shey thunder no go strike me as I do this thing? Shey my last garri no go pour for ground as I dey talk all these ones?

These things dey necessary make you ask yourself...

And if you go fit tell yourself the truth... E go better 😑


You strong pass Mummy G.O naa 😅😅😅

Hahaha
That H na hunger still dey worry am for now 😅😅😅