You are viewing a single comment's thread from:

RE: Afri-tunes weekend#5_Cover of Capable God by Judikay

in AFRI-TUNES โ€ข 3 years ago

I think say I sabi do sweet mouth na today I jam na
And I believe ahswr๐Ÿ˜…๐Ÿ˜…
But boss you de quiet quiet I no know say you go Sabi do sweet mouth too like this fa...
That girl don enter hand ooo, but burst the head small small sha๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Sort: ย 
ย 3 years agoย ย 

Lol.. Which girl biko.. this guy z single to stupor ๐Ÿ˜…๐Ÿ˜‚.

ย 3 years agoย ย 

Boss no wonder you never carry girl matter come Hive even for small fa
Abi you no wan make we chop rice...?๐Ÿ˜„๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

ย 3 years agoย ย 

See ehn, that one na on God biko.. I get one wey I dey eye at the moment though but let's see how e go work out. ๐Ÿ˜…

ย 3 years agoย ย 

Woww boss make I give you one hints...
Our guitar...
Yes e go make things easy and as you sabi attack pleasant notes like this, just hit one re, and fa then join with ta.... Haba case don finish boss next tin na suit๐Ÿ˜„๐Ÿ˜„๐Ÿ˜„๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ’ž๐Ÿ’žโ™ฅ๏ธ