Sort:  
 3 years ago  

I think say I sabi do sweet mouth na today I jam na
And I believe ahswr😅😅
But boss you de quiet quiet I no know say you go Sabi do sweet mouth too like this fa...
That girl don enter hand ooo, but burst the head small small sha😂😂

Lol.. Which girl biko.. this guy z single to stupor 😅😂.

 3 years ago  

Boss no wonder you never carry girl matter come Hive even for small fa
Abi you no wan make we chop rice...?😄😂😂

See ehn, that one na on God biko.. I get one wey I dey eye at the moment though but let's see how e go work out. 😅

 3 years ago  

Woww boss make I give you one hints...
Our guitar...
Yes e go make things easy and as you sabi attack pleasant notes like this, just hit one re, and fa then join with ta.... Haba case don finish boss next tin na suit😄😄😄😂😂💞💞♥️