Sort: Β 
Β 3 years agoΒ Β 

Lol wey dey flatter, na truth man dey talk sha.

Β 3 years agoΒ Β 

I think say I sabi do sweet mouth na today I jam na
And I believe ahswrπŸ˜…πŸ˜…
But boss you de quiet quiet I no know say you go Sabi do sweet mouth too like this fa...
That girl don enter hand ooo, but burst the head small small shaπŸ˜‚πŸ˜‚

Β 3 years agoΒ Β 

Lol.. Which girl biko.. this guy z single to stupor πŸ˜…πŸ˜‚.

Β 3 years agoΒ Β 

Boss no wonder you never carry girl matter come Hive even for small fa
Abi you no wan make we chop rice...?πŸ˜„πŸ˜‚πŸ˜‚

Β 3 years agoΒ Β 

See ehn, that one na on God biko.. I get one wey I dey eye at the moment though but let's see how e go work out. πŸ˜…

Β 3 years agoΒ Β 

Woww boss make I give you one hints...
Our guitar...
Yes e go make things easy and as you sabi attack pleasant notes like this, just hit one re, and fa then join with ta.... Haba case don finish boss next tin na suitπŸ˜„πŸ˜„πŸ˜„πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ’žπŸ’žβ™₯️