You are viewing a single comment's thread from:RE: The First Ever Meeting Of The Keyboard WitchesView the full contextmrbreeziewrites (58)in #steemstem β’ 7 years ago Witches meeting in broad daylight πππ Leggo!
Naso we see am oo baba π
This one got me. Officially, this @teekingtv is sickly sick
Hehe, e no be from here
π π
Even @gentleshaid know say na Agberos him and @greenrun dey manage na... Up National! π
D meeting fit enter night shaa. So witches dem go begin bring dia skills come outside.
Person like @teekingtv fit dey fly sef. Even though say ein na airplane man, dat unku fit fly within plane sef.
Fly within plane? I weakππππ
π π
Baba Sammi! You're trying me oo... Zeddicus! π