Sort: Β 

Go and Kee yaself cos it wasn't you I posted πŸ˜πŸ˜‚

Even though

Who teach you this wan πŸ˜‚πŸ˜‚

I talk am
You cannot know something like that πŸ˜‚πŸ˜‚

Na bad thing na why

You d craze

Bad thing?
Last time I checked you are the queen of bad things

Never can she

πŸ˜‚πŸ˜‚

No be me oooo
Abeg

All the bad things for this life way I no na u

Dey play

Haters will hate

Na u be that

You mean us

U no get clothes to wash leave this place

πŸ˜…πŸ€£πŸ˜
Una no get food to cook

We just finish eating, you don chop

No

I never chop since last month