You are viewing a single comment's thread from:RE: Ecency waves Nov 25View the full contextView the direct parentimaima (64)in #waves β’ last year @etorobong be the general disturber ππ
Okay
So @etorobong transferred the disturbing spirit to you?
No o
I get my own oo
She's just the queen in our kingdom
Ewey πππ
Una get king too?
Our king don divorce am ππ
Wahala wahala πππ
She needs to get another king Asap
Yes ooo
We de find sha
Is necessary π
No ooo na Dem teach me am innocent
They said you are the Queen in the kingdom oo
Hahaha this people no even get respect, if I'm the queen where is my honour
By announcing your rankπ
Yes oo if I'm the queen where is my fear
Na you dey train them nah
God please fight for me
Which God
God wey don leave you
I am your, Jesus I am your ππ
De play ππ
πππ