You are viewing a single comment's thread from:RE: Ecency waves Nov 25View the full contextView the direct parentjmis101 (70)in #waves • last year Okay So @etorobong transferred the disturbing spirit to you?
No o
I get my own oo
She's just the queen in our kingdom
Ewey 😂😂😅
Una get king too?
Our king don divorce am 😂😂
Wahala wahala 😂😂😂
She needs to get another king Asap
Yes ooo
We de find sha
Is necessary 😁
It is o
Whether she go leave me
No ooo na Dem teach me am innocent
They said you are the Queen in the kingdom oo
Hahaha this people no even get respect, if I'm the queen where is my honour
By announcing your rank😂
Yes oo if I'm the queen where is my fear
Na you dey train them nah
I no wam accept because this children don too sabi