Sort: Β 

πŸ˜‚ why looking for a suitable song? Wetin happen na? Happy new week my achalugo πŸ˜‚ πŸ˜‚

Because it would do justice to this.
Nothing happened oo
Abi you dey expect make something happen ni?

Achalugo?
From a yoruba guy 😏
Wetin do Arike ni?

Ahahahahhaha. Shey you no like am ni? Wetin the name mean self????

You don't even know.
Hewu chimo

It's means lady wey to fine, like babe wey too set.

Ahahahah wahala. πŸ˜‚
Shey you fit into that name?

I be fine gal nah
You self know.

Heheheh.
Alara ni n gbe ara ga

Na person wey get body dy praise hin body πŸ˜‚