You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #51 - "CONNECTION"View the full contextView the direct parentamiegeoffrey (72)in Speak Peace โข 2 years ago Wahala no too much? Hahaha๐คฃ
Heheh... This is Nigeria ๐๐
Nigeria my country ๐
Abeg the wahala too choke ๐
We go dey manage am dey go small, small.. e go better
๐ฏ๐
Christmas don come o.. what are you preparing for us
Jollof rice and chicken ๐
Hehehhe.. don't make me visit you o
Take the next available flight ๐
In my way to your houseโ๏ธ
No problem ๐