My dear... What part of the country are you? It seems una dey that Kain U. K level.. for my side even in the market you need connection hehe... I came in peace🚶🚶
You are viewing a single comment's thread from:
My dear... What part of the country are you? It seems una dey that Kain U. K level.. for my side even in the market you need connection hehe... I came in peace🚶🚶
Wahala no too much? Hahaha🤣
Heheh... This is Nigeria 😂😂
Nigeria my country 😂
Abeg the wahala too choke 😂
We go dey manage am dey go small, small.. e go better
💯👌
Christmas don come o.. what are you preparing for us
Jollof rice and chicken 😂
Hehehhe.. don't make me visit you o
In my way to your house✈️
You no kukuma lie 😊
Petrol station nko 😂