You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #53 - "RESOLUTIONS"View the full contextView the direct parentderaaa (71)in Speak Peace • 2 years ago You drink beer?
Didn't know I missed this... Yes oh
I drink beer well 😂... I no go lie
Just say I dy rarely drink
Wow I just found out another secret
I dey happy say I invite you come here o 🤧
Keep revealing them in bits ehn 😂
😂😂😂😂😂
Except say e no be secret abeg
Carry beer come make I get joy first😂