Sort:  

I think you both are saying same thing.... She just said she keep on doing what she's doing doing hoping to find ways to improve on them which is a temporary goal and then you said, you are doing a one month abstinence which is also a temporary goal😂

Which means after one month, he will go back. med o😂

You get the point 😂😂😂😂

Ahhh Dr Sopulu will just be opening person secrets anyhow 😂
Wetin reach so?

😂😂😂😂
I wan hide but I no get anywhere to hide

Go and hide outside Hive
Let's make the money and leave you 😂

Dar one no follow 😂
Whale mode activated 😂

Yes o 😂
I know exactly what you are trying to do

😂😂😂
Then I guess it's very wonderful

I no expose anything oh.... I just asked him something 😂

Asker... Na trouble you dey find

Not actually 😓

Okay o

Thank you ☺️

But my guy
Make we reason am well, you sure say you go fit do this one?
You fit reduce voice tell me because one month longiiii oo

But well, if you can make it 3months, I go dy happy Kwa 😂

Him fit crash in two weeks😭😂

Na why I tell am mk he reduce voice tell me mk Una no Sabi😂😂

You drink beer?

Didn't know I missed this... Yes oh
I drink beer well 😂... I no go lie

Just say I dy rarely drink

Wow I just found out another secret
I dey happy say I invite you come here o 🤧

Keep revealing them in bits ehn 😂

😂😂😂😂😂
Except say e no be secret abeg

Carry beer come make I get joy first😂

I nor see your comment for my own o 🚶‍♀️🤧