You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #46 - "My Dream Job"View the full contextView the direct parenthopestylist (74)in Speak Peace • 2 years ago Hahaha, he go gat clarify am oo, if not he go see me everywhere he go, lolz
Omo 😂😂😂
I go soon japa
Go where? I go come find you, lolz
That is true, just start mentioning him in every comment you make
If he blood pressure nor rise, change my name 😁😁✌️
As in ehn, lolz. I'm a good person so I will sorry for him but I'm sure @quduus1 can do that, lolz.
Ahhhh I no get time oh, I get violence for body who wey dey talk about hope?!!!
Tell me let me carry him along lol 🤣🤣🤣
Hahaha, na @stevenson7 oo, please go after him until he tells us what we need to know, lolz.
Ahhhh okay that guy na my new friend but let me start from here Lol 😂😂 @stevenson7 weytin sup na
Lol 🤣🤣🤣 that is not new lolz 😂🤣🤣🤣
Hahaha, see finish 😂😂
Ahhhh see this one lolz 😂🤣🤣
Yes naw, see finish don enter oo 😂😂
Lolz 😂🤣 you NEVER see finish lolz 😂🤣