You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #46 - "My Dream Job"View the full contextView the direct parenthopestylist (74)in Speak Peace • 2 years ago Wetin I talk don change as you talk am, lolz
Hmmm na you understand yourself oh lol 🤣🤣 weytin we no go see for this hangout lolz I wonder oh
Hahaha, normally, na me go surely understand myself, hehe.
Me sef I wonder oo, lolz
Lolz 😂🤣 God go dey help you before you turn yourself upside down lolz 😂🤣
Hahaha, Amen oo, I nor wan turn myself upside down oo, lolz
Lolz 😂🤣 then think am well lolz 😂🤣🤣
I go try lolz 😂😂
Looks like you are still high lol 🤣🤣🤣