You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #46 - "My Dream Job"View the full contextView the direct parentkhaleesii (70)in Speak Peace • 2 years ago I for even fear if you be doctor, make you no give me bad injection, you way no get sense.
Na straight killing I go kill you self... You wey nor dey let me rest for this life wey I come so 😩😂
Just pass in peace abeg, I nor get your strength
Lolz 😂🤣 ah see this one spoil matter killing bawo lol 🤣🤣🤣
Straight killing 😂
Na license withdrawal e for be
Lol
Imagine, POLICE, this girl is threatening my life oh, come and save me.
Hehehe 🤣🤣🤣 abeg no yne her oh lolz I am not sure if she go fit dey give injection lolz 😂😂🤣
😆 I won't oh at all.
This girl way I no
Lolz 😂🤣 she no get mind lolz 😂🤣