You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #46 - "My Dream Job"

in Speak Peace β€’ 2 years ago

I nor wan talk much because only the question dey wan make me shed tears 😩

I be wan become doctor o
Sincerely, na wetin I like become be that when I small.

Things dey go well until Jamb jam me, na Microbiology I come dey study now.

I go fit still achieve that dream but e go take time and me nor sure say I wan wait again... Make I just dey make money.

After all, my main reason for that dream na to save lives and make money. If I give motivational quote to person, I don save him life.

The money, I go make am through other legal means... No stress

Make my dream go rest abeg 😩😏

Sort: Β 

Heheheh, you entry dey funny small I swear. Why you allow jamb to jam you na? You don shame me true. Medicine is a nice course o, I really loved it too but I have up since that day jamb broke my head at his gate. πŸ˜‚πŸ˜‚

🀣🀣🀣
Oh you still let jamb jam you too? Sorry o πŸ˜‚
Make we dey console ourselves

Hahhaha.. God pass them naπŸ˜‚

I for even fear if you be doctor, make you no give me bad injection, you way no get sense.

Na straight killing I go kill you self... You wey nor dey let me rest for this life wey I come so πŸ˜©πŸ˜‚

Just pass in peace abeg, I nor get your strength

Lolz πŸ˜‚πŸ€£ ah see this one spoil matter killing bawo lol 🀣🀣🀣

Straight killing πŸ˜‚
Na license withdrawal e for be
Lol

Imagine, POLICE, this girl is threatening my life oh, come and save me.

Hehehe 🀣🀣🀣 abeg no yne her oh lolz I am not sure if she go fit dey give injection lolz πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ€£

πŸ˜† I won't oh at all.
This girl way I no

Lolz πŸ˜‚πŸ€£ she no get mind lolz πŸ˜‚πŸ€£

Heheh 🀣🀣🀣🀣 it's not easy at first especially jamb for this country lol 🀣🀣🀣🀣...
Well from doctor you are a micro biologist as in God Is good...

Thanks God you are a graduant now lolz πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£πŸ€£

πŸ˜’πŸ˜’πŸ˜’
Is that a compliment? I'm confused

Lolz πŸ˜‚πŸ€£ what does it looks like my love????

Hahaha 🀣🀣🀣🀣🀣🀣
Na here all the entry ends πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

Jamb jam you
Come land you in microbiology
Even if you give motivational speech to people, you don save their life be that in place of medicine and surgery 🀣🀣🀣
Make the dream go abeg make merit dey pack money πŸ€‘πŸ˜‚

Hahahha 🀣🀣 not a bad one doctor na doctor u fit be doctor of microbiologyπŸ™„πŸ™„

Hehehe any which way you run am, final result be the koko πŸ‘