You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #53 - "RESOLUTIONS"

in Speak Peace2 years ago

🤣🤣🤣🤣🤣
Girl, I love you!
But shey na who get fridge dey buy plenty fruits put inside ni 🥲

On God sha, I go buy fridge one day... Make I go buy the fruits keep first since na them cheap 😂

Your support na highlight for this comment o, now I can find trouble and wahala mixed together (I be wan change before o) 🥲

Sort:  

🤣🤣🤣🤣🤣 no change oo .I gat you fam😎😎..

Abeg when you buy the fruit my mouth get fridge incase😩

🤣🤣🤣
No wahala
I go buy reach you
Make Hive go up first 🥲

Yaaay💃💃💃💃

U mean say she no go chop Banana unless say hive go up🙄

Eggzactly 😂

But I go chop abi😂

Mbanu!!!
You know these things nau

😂😂😂😂 I no Sabi anything

Cheii