You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #53 - "RESOLUTIONS"

in Speak Peace2 years ago

🤣🤣🤣🤣🤣🤣why I feel say your new year resolution dey scream my name.na so I don plan to do exercise finish.day go break, harmattan no go gree me dey useful with my life .

But eh it's the "mistakenly ate Banana"for me..
You suppose do comedy.

But my dear just dey try, even if na five minutes every day .
Then if money dey you just budget buy fruit for quantity way plenty small put for fridge...

But objection my lord🤣🤣🤣you see I support you.this year anybody way do anyhow go collect, nothing you want tell me 🤣🤣🤣🤣just call me.. Make we fight together

Sort:  

I see you've got partner @merit.ahama 😂😂

Is he jealous right now? 🤧

Let's just say it'll get tougher to win now😂

Oh great! Now I feel good

untitled.gif

That doesn't mean it's impossible

U know they said, them oh not me, that two big heads wey ....
Ouch...U don knock down my phone niii 😂😂

Shuooo wahala nor dey really finish

Me wey dey my own dey here, you say I knock down your phone ni

Put me for ground o abeg 😂

You no been wan make I finish my sentence no😂

🤣🤣🤣🤣🤣

🤣🤣🤣🤣🤣
Girl, I love you!
But shey na who get fridge dey buy plenty fruits put inside ni 🥲

On God sha, I go buy fridge one day... Make I go buy the fruits keep first since na them cheap 😂

Your support na highlight for this comment o, now I can find trouble and wahala mixed together (I be wan change before o) 🥲

🤣🤣🤣🤣🤣 no change oo .I gat you fam😎😎..

Abeg when you buy the fruit my mouth get fridge incase😩

🤣🤣🤣
No wahala
I go buy reach you
Make Hive go up first 🥲

Yaaay💃💃💃💃

U mean say she no go chop Banana unless say hive go up🙄

Eggzactly 😂

But I go chop abi😂

Mbanu!!!
You know these things nau