How far my people @nkemakonam89 @sperosamuel15 @hopestylist @floraada @justfavour @mrenglish @stevenson7 @depressedfuckup @moremoney28 abeg make ona come help me o ๐ฉ
I don go make new year resolutions finish, I don begin procrastination again.
DO YOU HAVE RESOLUTIONS, WHAT ARE THEY OR WHAT IS IT?
To exercise three times a week... The year don start since six days ago, na one place I dey sit down for inside house since then ๐
To eat a lot of fruits... Na only banana I mistakenly chop wey my dad buy come house one day like that ๐คง
My hive goals plenty, to publish one post a day don dey hard since I set the goal ๐ shey I for nor set the goals abi?
Make ona put mouth for this matter abeg... Resolution don dey resolute me ๐ฉ๐ฉ
WHAT DO YOU THINK YOU WANT TO CHANGE THIS NEW YEAR?
- I nor wan dey find trouble again
- I wan dey do giveaway again
- I nor wan dey dull for money matter again
- I nor wan dey grow my Hive power slowly again... Whale ways
Any problem with my changes for the new year... Let's see in court, I nor dey plan to allow anybody oppress me this year too ๐
I dey here, come at me one after the other... I strong reach all of una ๐
Omo, these your resolutions make sense wella oh ๐
Na copy I wan copy them sef, but I don do day some or them already. Like that fruits on.
Na everyday I day take orange laidis
Make I continue in your ways ๐
Lol na wetin you fit do after my ranting be this?
You dey use me make your own resolutions ๐ E nor fair nau
How I wan take follow my resolutions up o, I need help!!!
No worry, I go be your accountability partner but for now, na copy I fit copy oh ๐
Lol no wahala ๐
When giveaway?
I'm nor understanding ๐คง
Na you talk am oh
๐ฅน
Hahaha ๐
You sef wan copy? Haa! Na copywriting me too dey oo ๐
E don reach to call those people that send warnings on people's comment... Wetin be their name again๐๐๐๐
Hahaha ๐๐๐
Their name is scary ๐....it's not good to be mentioned atall
At the sight of that now, na dysentery oo ๐คฃ๐คฃ
๐๐๐๐ you know these things more than I do๐
Drugs dy for the dysentery sha๐คฃ
Nawa ooooo
Una dy serious with this fruits own oh... E go make sense oh
Make I copy am ahead of my next week resolution ๐
Brother that fruit na the way oh ๐
Luckily for me, it's easy to get fruits here. I don even befriend the guy wey day sell ๐
Nawa ooooo ๐๐๐
You dy befriend the guy but I sure say na your pocket the guy dy befriend,๐๐
Nothing for him ๐
He gives me 6 oranges instead of 5 as customer โบ๏ธ
Wow... He's really after your well-being ๐
A king I stan ๐
Ahhh see levels nau ๐คฃ
Normally ๐
Nice move, na the guy go dey even remind you say you never buy fruit if you dare forget anyday ๐
I actually go there yesterday and he tell me way he don finish ๐ญ
Lol sorry ehn ๐๐
Go buy for another place
Madam, you no day sleep?!!
These resolutions dem badt oooo. Wetin go make you stop giveaway.
Na dat one shake me pass.
๐๐๐
You go first ask whether I dey do giveaway before ๐คฃ
Buh nah wet in you been say I dey reply to na.
Okies!!
Let me ask now.
You dey do giveaway before? ๐คฃ๐คฃ๐คฃ
I nor dey do o ๐
But I wan make sure say I nor do this year, e dey finish person money ๐๐คง
Buh e go make you popular nah
Na so
Who popular help ni
Yes...that giveaway enter Wella
Abegi @merit.ahama always tag me oo for every giveaway if not na to disown you go remain ๐คฃ๐คฃ๐๐คซ
๐คฃ๐คฃ๐คฃdisown kwa.
E don reach dah level?
Make I encourage @merit.ahama small.
Whatever is worth doing, .is worth doing very well.
Do your do and don't stop.
Hahaha
Na this kind comment I dey find since
Merit abeg ..do the needful ๐๐
Plans failed Nkem ๐๐คง
We go protest
#ENDSARS
Endsars for giveaway matter? ๐
Na wa o
Be careful ๐ oo ๐
She don deny am ooo. She say she nor dey do giveaway.
Imagine.
Trouble maker she is
Lol
Tell me something.
I never saw that part of her, though she mentioned it as a new year resolution.
Why am I not motivated? ๐
Motivating you to do giveaway nah
E nor work na
Na you nor gree am work.
Please disown in advance because no giveaway ๐
Wooooottttt ๐๏ธ
You don dey break this resolution already ๐
I tell ona say na the resolutions dey resolute me na ๐
Hehehe ๐
This babe na confirm bag of trouble oo ๐ and she even said she no go dey look for trouble again...nasoo , make I hear ๐คซ
Eeehhmmm, na better resolutions oo ๐ only be say the resolutions dey dey resolute you already ๐...
This one way I say I go dey follow you for back this year, I hope say you no go carry this procrastination wey I don drop come infect me oo ๐คฃ๐คฃ
Anyway... today still na day 6 , I trust you
Abegi ..where una see photo copy machine make I photocopy these resolution oo...I no wan dull for money too..I wan buy Lexus car ๐๐๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐
The babe don change na ๐ she nor dey like trouble at all
Na make I say make you follow who know road o ๐
Abeg photocopy make you buy two Lexus o, I nor dey forbid to get Lexus at all ๐คง
Hahaha ๐๐
Funny merit
My tommy should not burst here out of laughter ๐คฃ๐
Abeg make e nor burst o
Was thinking you want to add flesh? Let me stop fess
This fruit own no bad at all oh atleast make your immunity strong well against cough
U don nearly deceive me but I no say I no dy included in this clause
Make I send akant numba already? You can start from me atleast these resolutions go know say you serious
I no need remind you wetin u gahts do if e click abi I need talk everything ๐คฃ
Come back to me after you don run 50metres๐๐๐
You dey included, nor fear
I don change ๐
Send am with your Hive private keys, I promise you... Your account go full in no time ๐คง
I dy happy if the clause cover me then๐
You know I'm not scared by this, we will just swap the keys๐ and meanwhile, Delta is not far๐
Lol swap ke
Just send your keys is all I ask
You will lost on your way to delta o, better stay where you know ๐
I travel so I won't get lost ๐คฃ
Okay o, try it na
๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ
๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃwhy I feel say your new year resolution dey scream my name.na so I don plan to do exercise finish.day go break, harmattan no go gree me dey useful with my life .
But eh it's the "mistakenly ate Banana"for me..
You suppose do comedy.
But my dear just dey try, even if na five minutes every day .
Then if money dey you just budget buy fruit for quantity way plenty small put for fridge...
But objection my lord๐คฃ๐คฃ๐คฃyou see I support you.this year anybody way do anyhow go collect, nothing you want tell me ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃjust call me.. Make we fight together
I see you've got partner @merit.ahama ๐๐
Is he jealous right now? ๐คง
Let's just say it'll get tougher to win now๐
Oh great! Now I feel good
That doesn't mean it's impossible
U know they said, them oh not me, that two big heads wey ....
Ouch...U don knock down my phone niii ๐๐
Shuooo wahala nor dey really finish
Me wey dey my own dey here, you say I knock down your phone ni
Put me for ground o abeg ๐
๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ
๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ
Girl, I love you!
But shey na who get fridge dey buy plenty fruits put inside ni ๐ฅฒ
On God sha, I go buy fridge one day... Make I go buy the fruits keep first since na them cheap ๐
Your support na highlight for this comment o, now I can find trouble and wahala mixed together (I be wan change before o) ๐ฅฒ
๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ no change oo .I gat you fam๐๐..
Abeg when you buy the fruit my mouth get fridge incase๐ฉ
๐คฃ๐คฃ๐คฃ
No wahala
I go buy reach you
Make Hive go up first ๐ฅฒ
Yaaay๐๐๐๐
U mean say she no go chop Banana unless say hive go up๐
Eggzactly ๐
But I go chop abi๐
Wahala for who get goals when dey give them anxiety oo, lolz. Better go read the post when I write about how to crush those anxiety, hehe you need it ๐๐
Motivational speakers everywhere ๐
Make I go read o
Better oo ๐๐
I wan ask you whether you don run today๐ง
๐๐๐
Disgrace me
I thought I could trust you ๐ฉ
No na
I just wanted to strengthen you and your resolution ๐
Awww and you're not doing it well ๐๐
How I go do am ๐ง
Come carry me waka comot from house ๐ฅฒ
You for talk on time make I add am to my own resolution
I no dy like do wetin dy outside my resolution list oh๐๐